EmmCee RNB Ft. Oga Network – Tell (Video & Audio)

 

WorldOBoBay EmmCee RNB kicks of the year with a new single accompanied by a visual titled “Tell” Featuring Nigeria’s Foremost story teller “Oga Network

On this new record the On Air Personality (OAP) with NaijaFm 102.7 Lagos, Nigeria EmmCee RNB and Oga Network talked about their story from grass to grace, The unique & catchy lyrics will have you on repeat and rhyming to every words on the song. Stream, Download, Watch, Enjoy and SHARE. THANKS Song produced by Chechdaproducer Mix & Mastered by TopAge Video directed by Al Yhusuff Follow EmmCee RNB Instagram: https://www.instagram.com/rnb_ayo Twitter: https://twitter.com/RNB_Ayo Facebook: https://www.facebook.com/EmmceeRNB Spotify: https://open.spotify.com/artist/14GNM2bU6EiygPnSTMxJ8d Apple Music: https://music.apple.com/us/artist/emmcee-rnb/1372784841 Website: https://www.mcrnb.com/



LYRICS
Base on high voltage doings
Comot leg high tension ooo
Make you nor go dey talk anyhow
Because you nor know where we dey come from
You understandMy brother
Worldobaby emmee rnb
You wan know the story
Oga network go clear you

Oga network ooooooo
Chech da producer

Before we Dey beg for take away
Oooo oooo
They Dey tell us make we get away
Oooo oooo
But Baba God don open the way
Oooo oooo
Everything come start to de Dey
Ooo oo

Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me

Before for republic ooo
We Dey shame for public oo
Now we Dey represent the public o
Giving them good good music o

Before for republic oo
We Dey hide for public oo
Now na good music oo
We Dey give the public ooo

Kpo kpo kpo kpo
Na who get door nai Dey hear kpo kpo kpo
Egusi weh Dey boil potopoto
Na money make am boil potopoto

Before we Dey beg for take away
Oooo oooo
They Dey tell us make we get away
Oooo oooo
But Baba God don open the way
Oooo oooo
Everything come start to de Dey
Ooo oo

Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me
Tell somebody Wetin go be go be
If you Dey see blessings Dey follow me

We thank baba God for the blessings o
Shuoo b’cos story too full mouth to yarn o
But hold this one strong

Chech on the beat
Oga Network
Worldobobay emmcee rnb
Comot leg high tension shuoo

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Slot Online Terpercaya Agen Togel Situs Togel Togel Resmi Togel Bri Agen Toto aplikasi slot online terpercaya agen togel terpercaya situs slot situs togel toto macau slot terpercaya bo togel hadiah terbesar bet 100 judi togel situs togel resmi bo togel toto togel